See
my life e don better
Everything
don better
All
my problems don waka
I
don dey live life like king
Just
because I believe
Everything
don change
My
life he don change to better
All
the people way don leave me don come back
Then
come they ask me watin happin
I
tell them say na because I believe
See
my life don stay for better
Even
if you see me now you no go know me again
Because
everything don change na because of I believe
You
too if believe
No
matter how your life be
No
matter watin e don turn to
Just
make you believe everything go better
Problem
wey you dey face dey make you lose control
And
you don tire for life you dey fear to live again
But
sister never throw your faith away
Just
make you believe and you go see say
All
your problem go waka like morning sleep
Na
because you fail to believe
Put
all your hope, trust and confidence
In
baba God make you believe em die
No
let the problem wey you dey face bring you down at
Na
because you never believe that’s why everything be like this
Just
believe…your life e go better
Na
because she believe
Because
she believe
See
Sarah for Bible
She
believe she con get pikin
Even
when God don tell Abraham say him go be papa of all nation
You
too way dey read this
If
believe too and you go see as your life go change
No comments:
Post a Comment