Showing posts with label Birth of Christ. Show all posts
Showing posts with label Birth of Christ. Show all posts

Sunday, December 11, 2022

THIS PIKINI


Na this pikini
Dem talk say one day
He go born to come
Rescue this whole world
From the slave of bad belle
 
Dem talk say one day
So many many long times ago
Say One special pikini
Go come into this world
Say the way wey dem go use born 'em
 
Go shock many people
And he go give so many people
Too much thinking that is over thinking
Because e no go be when
Man n woman meet to produce pikini
 
As Him birth go bi on another level
Na through one special power
His conception go fit take place
Na this pikini na the prophet talk about
Say virgin go conceive and born 'em
 
The pikini wey go become
King of kings Him government
No go ever end sam sam at all
Because His way no man fit imagine em at all
This pikini dem, na pikini wey we dey expect.
 
Finally, pikini don born
And beta joy wey full belle
Joyous jollification don land for humanity dem
As pikini don come na God pikini e bi for that matter.
This pikini.

NOT JUST A BABY


Born in a manger
His birth was foretold many years ago
The son of the most High He is
Of which is the beloved of His Father
But He is not just a baby
 
Born to become
The Saviour of the world
To live and die one day
For the world in which was He was born
The prince of peace He is
 
Of his government
There shall be no end
As He rules in Majesty
His reign there shall be peace
Not just a baby
 
And would have taught
So long ago so many faraway
A son of man who be born
In a manger lay is the King of kings
Not just a baby